• Coffeetheorems.com
  • About
  • Privacy Policy
  • Disclaimer
  • Contact us
  • Sitemap
Coffeetheorems.com
  • Home
  • Be Healthy
  • Food
  • Dinner Recipes
  • RSS

News

Seun Kuti say gunshots fire, because dem threaten im life afta ‘gate blocking’ gbege for Lagos

Seun Kuti say gunshots fire, because dem threaten im life afta ‘gate blocking’ gbege for Lagos
coffee
December 14, 2020

Nigerian musician Seun Anikulapo Kuti admit say gunshots fire afta accuse say e drag mata wit pesin wey use car block im gate, although im no tok whether na im shoot am.

Inside live streaming e do for Instragram, Seun wey be son of Afrobeat legend Fela Anikulapo Kuti, say “yes gunshots fire because men dey… You wan try rubbish you come feel say gun no go sound?”

Di mata start afta one tori pesin Temitayo Ayetoto go for Twitter on 12 December to describe how Kuti para for one man wey use moto block entrance to im house gate for Allen Avenue, Lagos.

READ MORE

Related Items
News
December 14, 2020
coffee
Related Items
Scroll for more
Tap

Update Posts!

  • Seun Kuti say gunshots fire, because dem threaten im life afta ‘gate blocking’ gbege for Lagos
    NewsDecember 14, 2020
  • Sex-for-grades: BBC reporter attempts suicide for not being ‘credited’
    NewsDecember 14, 2020
  • Clap Along to Regina Hall’s 50th Birthday Anthem
    NewsDecember 13, 2020
  • Mosimane guides Al Ahly to record-extending ninth Caf Champions League title
    NewsNovember 28, 2020
  • The Health Benefits of Papaya
    Be HealthyAugust 27, 2020
  • SUPER TASTY Low Carb Chicken Fajitas Bake KETO Recipe
    Keto RecipesJune 30, 2020
  • The AMAZING Loaded Burger Bowls KETO Recipe
    Keto RecipesJune 30, 2020
  • Ramen Noodle Salad
    Delicious RecipesApril 14, 2020
  • Lemon Pepper Chicken with Creamy Sauce
    Delicious RecipesApril 14, 2020

Copyright © 2019 @Coffeetheorems.com